Hot Posts

6/recent/ticker-posts

KENNY GEORGE IS GISTLOVER SAYS YOMI FABIYI












🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Wo this December cho*ke abeg, Yomi don catch another gisltover ooooo, from Toyin, to Iyabo Ojo to Kenny George now, na anybody wey Ikebe supa Dey fi*ght be gistlover 🤣🤣🤣🤣🤣🤣make Ikebe supa kuku wed Kem kem makw them born delulu 🤣🤣🤣🤣🤣everybody sha want use gistlover name trend 🤣🤣🤣🤣🤣and I don notice, if yomi no get engagement again, the next thing na to mention gisltover , comment section go full, if you check his previous post , you will see 42 like , 21 likes 🤣🤣🤣🤣but the moment he mentions gistlover ologo trending , likes go gbera, una mind no Go ever Touch Ground , eleda ngbo🤣🤣🤣Kenny George Don give am woto woto , everybody wan trend with gistlover name ooo🤣🤣🤣🤣I come in peace.

Says gistlover 

 

Post a Comment

0 Comments